by ONI, Kayode Philips | Dec 10, 2023 | Uncategorized
The Leadership of the 10th Senate has announced the donation of 109 million naira to victims of the accidental bombing at Tudun Biri village in Kaduna State. The Deputy Senate President, Senator Barau Jibrin, who announced the donation today when he led other...
by FELICIA, Oyeniran | Dec 9, 2023 | Education, NEWS
National Examinations Council (NECO) has commissioned five projects to enhance its quality of service and by extension – the standard of education in Nigeria. The projects which include a Senior Secondary Classroom block, a NECO scanning and Data Systems center, a...
by FELICIA, Oyeniran | Dec 8, 2023 | NEWS, Security
Federal road safety corps dun talk say vehicle inspection officers wey country people dey call VIO get legal backing and right to arrest traffic offenders depending on the sates wey dem dey operate. Na deputy corps marshal FRSC oga Bisi Kazeem talk this one for Abuja...
by FELICIA, Oyeniran | Dec 8, 2023 | NEWS, Security
As vice presido dun waka enter Kaduna state to greet people wey catch suffer head during the mistake bomb wey Nigerian army been thruway for one village for the state, senator Abdul’aziz Yar’Adua dun describe the matter as mistake wey no reach for Chief of Army Staff...
by FELICIA, Oyeniran | Dec 8, 2023 | Education, NEWS
National association of Nigerian students NANS dun talk say dem no too like the recent statement wey chairmo of Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, Mr Olu Olukoyede been make say most naija students dey run 419 business so therefore dem get criminal...